Wednesday, July 31, 2013

OH LORD NA LIKE DIS I GO DEY DEY?-NANA KARAGIANNI

Model Nana Karagianni wey be one the sweetest journalist for Greece,don jam big wahala wey dem dey call ANOREXIA...country people,no be small tin o..even as she dey like dis, her husband still hold am well-well..the love carry weight...make una check out some of their pix...




No comments:

Post a Comment